lordmoon – online كلمات اغاني
emmyjay productions
i be fan of skin tight jeans
and yes, i be bad pikin
e dey mad me your beautiful melodies
when i pluck that chord
wen dey for your g string
forget my looks na lie
e fit late before you realise
only bad intentions, na hin dey my mind
cos i no innocent, girl i don rotten
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
shey you get epilepsy
or i push your favorite b_tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
shey you get epilepsy
or i push your favorite b_tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
e dey mad me your beautiful melodies
when i pluck that chord
wen dey for your g string
forget my looks na lie
e fit late before you realise
only bad intentions, na hin dey my mind
cos i no innocent, girl i don rotten
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
shey you get epilepsy
or i push your favorite b_tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
shey you get epilepsy
or i push your favorite b_tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
seen through shimi, only you and me
i be adam you be eve, for this eden
permit me, abeg please
omo make i chop the fruit for middle
shey you get epilepsy
or i push your favorite b_tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
shey you get epilepsy
or i push your favorite b_tton
online
abi you be ogbanje
explain where this water come from now
كلمات أغنية عشوائية
- cnr camerlly ranko › cnr, camerlly & ranko – pmwa كلمات اغاني
- dothead › dothead – golden buffoon كلمات اغاني
- blackthug › blackthug – lgi #1 : rs 7 كلمات اغاني
- forro banho de gato › forró banho de gato – lembranças كلمات اغاني
- electric blanket › electric blanket – i never ate that bird كلمات اغاني
- cameo dr › cameo dr – wake up! كلمات اغاني
- walk the moon › walk the moon – try again (don’t surrender) كلمات اغاني
- n o m kor › n.o.m (kor) – i’m so sexy كلمات اغاني
- התקווה 6 › התקווה 6 – lahzor habaita – לחזור הביתה – hatikva 6 كلمات اغاني
- smugface › smugface – holy green كلمات اغاني