kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lordmoon – far away كلمات اغاني

Loading...

last night was a shut down (omo)
i fill my tank (gegere)
i mix wine different food combo
i sing and dance (hallelle)
if person been tell me i swear
i for no still hear
call me the life of the party (life of the party)
i no know say na this type awoof
wey dey purge belle but i learn this the hard way

na forget i forget
i for remember i no meet my crush today
i know this feeling
this feeling no solid, this feeling na liquid
we con jam traffic (yeah)
my life flash before my eyes, i con dey sweat
na lagos traffic (ah)
i dey pray say na dream when i open my eyes

oh father, if you do this one for me
i go go church and i go join choir
save me the embarrassment, no won sh_t for body
when my crush dey my side
help me control my thought
anything wen i see, don dey trigger my belle
you no know wetin you get, till you far from home (far from home)

father, if you do this one for me
i go go church and i go join choir
save me the embarrassment, no won sh_t for body
when my crush dey my side
help me control my thought
anything wen i see, don dey trigger my belle
you no know wetin you get, till you far from home (far from home)
far from home
far from toilet

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...