lord veejay – ko por por كلمات اغاني
make una step up to your feet and feel the rhythm
move your body to the beating
cos i swear this is a banger
oh lord oh lord oh lord
so wa si ire
so wa dayo
ka ko le mo le
ki owo wa ko por
so wa si ire re re
so wa dayo yo yo
ka ko le mo le le le
ki owo wa ko por por por
if you believe it say amen
(amen amen amen)
cos we go sell our market plenty oh
(amen amen amen)
erin ayo jo wo le wa
(amen amen amen)
odun yi o ma dun bi oyin
(amen amen amen)
just to let you know the things wey my еyes done see
so abeg you makе you listen make you follow me
even bad belle people want to follow me
so i thank god jah just dey cover me
odun to lo yen a lo le gangan
dey make me fear my friends and for my family
that’s why i have to go down on my knees
saying oh lord oh lord eh
shabalala shabalala shabalala (ahhh)
shabalala shabalala shabalala (ahhh)
shobololo shobololo shobololo (ohhh)
shobololo shobololo shobololo (ohhh)
so wa si ire
so wa dayo
ka ko le mo le
ki owo wa ko por
so wa si ire re re
so wa dayo yo yo
ka ko le mo le le le
ki owo wa ko por por por
if you believe it say amen
(amen amen amen)
cos we go sell our market plenty oh
(amen amen amen)
erin ayo jo wo le wa
(amen amen amen)
odun yi o ma dun bi oyin
(amen amen amen)
plenty money o
plenty life o
plenty children o
plenty plenty oooo
plenty motor o
plenty wife o
plenty add your own
plenty plenty oooo
if you believe it say amen
(amen amen amen)
cos we go sell our market plenty oh
(amen amen amen)
erin ayo jo wo le wa
(amen amen amen)
odun yi o ma dun bi oyin
(amen amen amen)
if you believe it say amen
(amen amen amen)
cos we go sell our market plenty oh
(amen amen amen)
erin ayo jo wo le wa
(amen amen amen)
odun yi o ma dun bi oyin
(amen amen amen)
amen
كلمات أغنية عشوائية
- jane morgan › jane morgan – baby the rain must fall كلمات اغاني
- gamuel sori › gamuel sori – don’t turn me down كلمات اغاني
- logic › logic – get the money كلمات اغاني
- deadtedi › deadtedi – chciałbym umrzeć كلمات اغاني
- saby › saby – slow down كلمات اغاني
- queen of nothing › queen of nothing – moonlight كلمات اغاني
- sacrifix › sacrifix – let him die كلمات اغاني
- aversion theory › aversion theory – empty كلمات اغاني
- miguel alejandro › miguel alejandro – nena juguetona كلمات اغاني
- nessa cronista do morro › nêssa & cronista do morro – na maldade كلمات اغاني