kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lord veejay – firepower كلمات اغاني

Loading...

woyi woyi wooo
woyi woyi wo woyi woyi wooo
chilling with lord veejay

when you all alone call me i go fly there straight
cos your figure 8 is all over my mental state
and you know that when it comes to money i dey calculate huh
just send me
just send me the location i go coordinate

ma lo shey bayi
i dey look my chat for your confirm
sh0m_ lo dun to yi
anywhere we go dem go confirm
mo ni ma lo shey bayi
i dey check my chat for your confirm
sh0m_ lo dun to yi
anywhere we go dem go confirm ey

break in transmission
there’s one thing wey dey my brain
if badman try cause my pain
then dem wan feel my mama pain
yeah i know no story
baba god he 2 sure 4 me
back to the matter
she don reply say she kolobi me too
say she wan feel my fire power ooh
firepower firepower firepower
firepower firepower firepower
gimme mama oh
firepower firepower firepower
firepower firepower firepower
give you mama oh

firepower firepower firepower
firepower firepower firepower
gimme mama oh
firepower firepower firepower
firepower firepower firepower
give you mama oh

hold up baby
pullover cos you got so many junk in your trunk
moti dangabana
giving you drunk inna bump
so bounce to the rhythm like a bop on a bop
sekkle and bop
you got that junk in your trunk
ye with the way you make my thing to dey long
moti dangbana
giving her drunk inna bump
baby bounce to the rhythm like a bop on a bop
hmm likka this
likka that
this one
that one

no dey jealousy me
i’m just tryna live baby
why you dey jealousy me?
when i’m living my life baby?

break in transmission
there’s one thing wey dey dey my brain
badman try cause my pain
then dem wan feel my mama pain
yeah i know no story
baba god he 2 sure 4 me

back to the matter
she call me say she wan go for round 2
she don feel my fire power ooo

firepower firepower firepower
firepower firepower firepower
gimme mama oh
firepower firepower firepower
firepower firepower firepower
give you mama oh
firepower firepower firepower
firepower firepower firepower
gimme mama oh
firepower firepower firepower
firepower firepower firepower
give you mama oh

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...