kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

limoblaze & ada ehi – gold كلمات اغاني

Loading...

[intro: limoblaze & ada ehi]
limoblaze, yeah, yeah, yeah
[?]

[verse 1: limoblaze, limoblaze & ada ehi]
i don look all around
i no see anything
wey go hinder me (hinder me)
cause the love wey my daddy
dey give on daily
dey ginger me
dem wan give me the dollar
(i say no)
dem wan give me the pounds oh
(i say no)
dem say make i sign am
(i say no)
papa god, na you i want oh
[pre_chorus: limoblaze]
e be like dem no know say
you’re my heart desire
anything wey concern you
i no go retire
cause i got something
more than gold
oh, my god is more than gold
you’re the lover of my soul
for this thing is
more than gold

[chorus: limoblaze, limoblaze & ada ehi]
even if na dollar
wey dem give me
e no matter
even if them pull up with a benz
i no go enter
i no go leave your side
we go dey till paradise
shey you day feel my vibe
me i get eternal life o
even if nar dollar
wey dem give me
e no matter
even if them pull up with a benz
i no go enter
i no go leave your side
we go dey till paradise
shey you day feel my vibe
me i get eternal life o
[bridge: limoblaze]
put am for inside your pata
i no care
for that your dollar
put am for inside your pata
i no care
for that your dollar
put am for inside your pata
i no care
for that your dollar
sp_ce, sp_ce, sp_ce, sp_ce, sp_ce

[verse 2: ada ehi]
this my head, my head
e correct, e correct
this my name, e go loud
e go loud
oya take your picture
you and me together
in the nearest future
make you for remember say
e be everything
when i begin no far
i go carry my jesus
i no go need your car
[pre_chorus: ada ehi]
cause i got something
more than gold
oh, my god is more than gold
you’re the lover of my soul
for this thing is
more than gold

[chorus: limoblaze & ada ehi]
even if nar dollar
wey dem give me
e no matter
even if them pull up with a benz
i no go enter
i no go leave your side
we go dey till paradise
shey you day feel my vibe
me i get eternal life o

[bridge: limoblaze]
put am for inside your pata
i no care
for that your dollar
put am for inside your pata
i no care
for that your dollar
put am for inside your pata
i no care
for that your dollar
sp_ce, sp_ce, sp_ce, sp_ce, sp_ce

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...