limerick – oh! كلمات اغاني
shanor
say i
aha
limerick
i no fit lie i dey reason many things
so many things wey dey break my heart
enemies no dey reason nemesis
but when it’s time, i go take my shine
i am like a devil
that was raised in heaven
won gunyán mi kere
them no know my level
i follow them battle
them wan try to settle
ojoro don cancel
we don pass eleven, abi i tell them before
oh oh!
oh ohhh oh ohh! (ahan)
oh oh!
oh ohhh oh ohh!
ohh oh oh ohh!
oh ohhh oh ohh! (yea ahan)
oh oh!
oh ohhh oh ohh!
dem say their bad e good
i no fit catch the cruise
i no see am amusing … ‘muse eh ehh ehhh
i don’t need cork ‘n’ bulls
dem show me 32
but i know it’s not the truth
i am like a devil
that was raised in heaven
won gunyán mi kere
them no know my level
i follow them battle
them wan try to settle
ojoro don cancel
we don pass eleven, naso i tell them again
oh oh!
oh ohhh oh ohh! (ahan)
oh oh!
oh ohhh oh ohh!
ohh oh oh ohh!
oh ohhh oh ohh! (yea ahan)
oh oh!
oh ohhh oh ohh!
i am like a devil
that was raised in heaven
won gunyán mi kere
them no know my level
i follow them battle
them wan try to settle
ojoro don cancel
we don pass eleven, abi i tell them before
كلمات أغنية عشوائية
- מאור כהן › מאור כהן – shovinist – שוביניסט – maor cohen كلمات اغاني
- ritmo tribale › ritmo tribale – musica كلمات اغاني
- 365daband › 365daband – anh sợ mất em كلمات اغاني
- xander › xander – been on كلمات اغاني
- sheigaatz שייגעצ › sheigaatz – שייגעצ – rotza lalechet – רוצה ללכת كلمات اغاني
- snk russia › snk (russia) – антисон (antidream) كلمات اغاني
- vika linda › vika & linda – lead me on كلمات اغاني
- two can sam › two can sam – jerry beans man كلمات اغاني
- livre acesso › livre acesso – palavras de vida eterna كلمات اغاني
- dimmotiv › dimmotiv – convalescent كلمات اغاني