kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lil5ive – satiramoni (remix) كلمات اغاني

Loading...

edumare show me love o
show me love o iyanyanriyan (x2)

now i dey hustle i dey pray all this people dem dey laugh
tell em ama make it all this people still dey doubt
when it is my brother n-body go chance me
sooner or later all this people go dey famz me
but when i’m successful
when i’m successful
make n-body bother me
apart form my guys dem make n-body brother me
apart from my men dem make n-body brother me

so i say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
time is running
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan le o le
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan time is running

edumare oba no dey go transfer (transfer)
and poor man no dey do yanga
baba show me love o show me love (baddeltaboi)
baddeltaboi shey u know my age o
many many things wey i dey tolerate o
mommy don dey talk and my people don dey wait o
baba show me love cus i no wan misbehave o
lil5ive aka south sultan man am singing
heavenly phone man am ringing
lord rotate my helpers let them see me lord
locate my helpers let dem feel me
el shaddai omega rock of ages
open my way like them book with pages
grace upon grace from heavens to hades
jah jah blow this song so the world gon hear this

money matter or nothing o
bigger steps now or shut it o
if you no talk talk money no talk nonsense
i no get time for sh-t
see all of my guys dem be winning
everyday see all of my guys dem be making that paper
you say this you say that won ni won shope
i ain’t got time for that f-cking matter
oluwa bami se se se o
kaye ma se rimi se ye ye laye o
iwo sha lalagbara
iwo lo dami iwo lo se mi loba
thank you for the life wey you show me
baba eshe
nothing wey you no fit do eh
i give you thanks

so i say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
time is running
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan le o le
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan time is running

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...