kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lil5ive – satiramoni كلمات اغاني

Loading...

edumare show me love o
show me love o

now i dey hustle i dey pray all this people dem dey laugh
tell em ama make it all this people still dey doubt
when it is my time, brother n-body go chance me
sooner or later all this people go dey famz me
but when i’m successful
when i’m successful
make n-body bother me
apart form my guys dem make n-body brother me
apart from my men dem make n-body brother me

so i say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
time is running
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan le o le
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan time is running

edumare oba no dey go transfer (transfer)
and poor man no dey do yanga
baba show me love o show me love (baddeltaboi)
baddeltaboi shey u know my age o
many many things wey i dey tolerate o
mommy don dey talk and my people don dey wait o
baba show me love cause i no wan misbehave o
lil5ive aka south sultan man am singing
heavenly phone man am ringing
lord rotate my helpers let them see me lord
locate my helpers let them feel me
el shaddai omega rock of ages
open my way like them book with pages
grace upon grace from heavens to hades
jah jah blow this song so the world gon hear this

so i say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
time is running
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan le o le
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan time is running

now i dey pray for my guys i dey pray
for my team o baba god take e control
all of my guys dem dey hustle our
work legitimate non of my guys dem be ole
all of my guys demma loyal all my guys demma real o
non of my guys dem dey form shole
so i dey pray i dey fast for my guys to otedola
some of my guys make dem dangote
(yeah) 123 mehn i’m testing the microphone
this one go loud for their ears like armageddon
mehn i celebrate the day when poor man go blow
accelerate cos the mans been too so low
step on the stage then my goons all follow
santa maria radical rastafarian
switch up on them change the game like chameleon
barbarian spitting flows sicker than malaria

so i say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
time is running
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan
satiramoni jah bring my money
asiko ni gbogbo nkan time is running

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...