lil kesh – love like this كلمات اغاني
[intro]
yeah yeah ah yo
mhm oh oh oh yeah
[pre_chorus: fireboy dml]
you give me love i no deserve
who am i wey you love like this
i have been around the world yeah
i never see love like this
[chorus: fireboy dml]
oh, i never see anyone wey give me love like this
i never see anyone wey give me love like this
i never see anyone wey give me love like this
i never see anyone wey give me love like this
(wey give me love like this)
[verse 1: lil kesh]
oya when you give me love like this (like this)
e dey make me reason some kind things
e dey do me one kind thing
e dey make me want to slap police
girl i’m on my knees
e yo oh
i be gangster
i no dey do am normally (normally oh oh)
i apologise
’cause so many times
i have done you wrong
but you stick around
you’re still in my life
i dey wonder why i dey wonder why
you’re my energy
you dey get me high
even though you are not like we
oh
[chorus: fireboy dml]
oh, i never see anyone wey give me love like this
i never see anyone wey give me love like this
i never see anyone wey give me love like this
i never see anyone wey give me love like this
[verse 2: lil kesh]
you are so divine
you dey give me time
even when i lie
and i compromise
you dey give me life
anytime i’m down
you dey give me vibe
you’re my energy
you dey get me high
even though you are not like we
oh (oh)
[pre_chorus: fireboy dml]
you give me love i no deserve
who am i wey you love like this
i have been around the world yeah
i never see love like this
[chorus: fireboy dml]
oh, i never see anyone wey give me love like this
i never see anyone wey give me love like this
i never see anyone wey give me love like this
i never see anyone wey give me love like this
كلمات أغنية عشوائية
- oleynichettikk › oleynichettikk – сирень (lilac) كلمات اغاني
- criminls › criminls – 66next doctrine كلمات اغاني
- au5 › au5 – serenata (radio edit) كلمات اغاني
- ardhito pramono › ardhito pramono – something new كلمات اغاني
- junior walker the all stars › junior walker & the all stars – baby ain’t you shame كلمات اغاني
- lew sid › lew sid – lil bruh كلمات اغاني
- campodonico › campodonico – in your car كلمات اغاني
- ace mirroman › ace mirroman – eatin كلمات اغاني
- eleven fly no expression victor perry › eleven fly, no expression & victor perry – 50/50 كلمات اغاني
- faver kor › faver (kor) – mixed feelings كلمات اغاني