kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lil kenny – hello father كلمات اغاني

Loading...

hey….hear the big man
listen to the big men
timmy
uh yeah
lily yeah yeah yeah yeah

h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah yeah

lai lai
iya olewa momilara
moti werimi lodo moti shonra
ire wolemi apemora
yeah yeah

so many songs wey i still go drop
some people still dey wonder why i still no flop
ola oluwa nimofin shola
na him dey ginger me wey make thе boy still never stop
so many stress that i’m going through
but i bеlieve say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want

answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o

h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah

i’ve got big dreams
god i wanna take care of my siblings
only you know what i am feeling
bless me so i can achieve this
yeah yeah

some people don’t believe me
even some family members still dey beef me
cos i woke and i told them what i was dreaming
i am gonna be a legend from my city
yeah yeah
yeah yeah yeah

so many stress that i’m going through
but i believe say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah

h_llo father
me i want this raba
wa damilola titilailai
biko show your power
your power o

h_llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah

dear father
i know you’re listening to me
all my supplications i render unto thee
so help me lord

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...