lifetime records present osezua – koleyewon كلمات اغاني
òmo kòléyéwón
kòléyéwón
dem say you no school
wetin you fit do
you no useful
you be mumu
everytime dey call the list
you be the last
but now dem hear you speak
dem dey wonder how
cause ma you be the one wey drive dem porch cars
òmo with dem rover
na you be the one families dey run to
to take cover
kòléyéwón
bi èyé sé n gbe èran fo
wòn gbe ómi fo wòn gbe fo
kòléyéwón
bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
kòléyéwón
bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
kòléyéwón
cause efor dey empty eeh
but efull
dem say you grow
you no marry
you don dey old
you no achieve
as you dey work
you dey pray ooh
every night and day
now eyes don see
say you know the way
cause na you be the one wey dey drive dem porch cars
òmo with dem rover
na you be the one people dey run to
òmo to take cover
kòléyéwón
bi èyé sé n gbe èran fo
wòn gbe ómi fo wòn gbe fo
kòléyéwón
bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
kòléyéwón
bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
kòléyéwón
cause efor dey empty eeh
but efull
ja bless who ebless
leave the rest
no man can test
asay no one contest
koleyewon
koleyewon ooh
kòléyéwón
bi èyé sé n gbe èran fo
wòn gbe ómi fo wòn gbe fo
kòléyéwón
bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
kòléyéwón
bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
kòléyéwón
cause efor dey empty eeh
but efull
kòléyéwón
bi èyé sé n gbe èran fo
wòn gbe ómi fo wòn gbe fo
kòléyéwón
bi asiri éko se ngbé ni inu èwé
kòléyéwón
bi ómi sé n wò inu agbòn ooh
kòléyéwón
cause efor dey empty eeh
but efull
كلمات أغنية عشوائية
- p unity › p.unity – funkjest كلمات اغاني
- equatronic › equatronic – close to you كلمات اغاني
- key glock › key glock – once upon a time كلمات اغاني
- billard › billard – mike jordan كلمات اغاني
- raj kenya › raj (kenya) – igo كلمات اغاني
- eliana estevao › eliana estevão – ciclo sem fim كلمات اغاني
- thiago grulha › thiago grulha – somos iguais كلمات اغاني
- the highwaymen folk › the highwaymen (folk) – michael كلمات اغاني
- the jacka › the jacka – gamble كلمات اغاني
- scam luiz › scäm luiz – walk on the sun كلمات اغاني