lethafaze – omo boi كلمات اغاني
intro
there is no lazy nigerian youth
everybody hustling
chorus
omo boy/ no dey dull
get the mulla/ so we can ball
yo check my
st__z/ swagger por ju
you go need to roju/ never stop the hustle
verse 1
money money money, /mulla/
gotta make this money /yo/
247 i am on the grind
i be hustling
/kingfeezy/
all my n_ggas balling /so jasi/
so na wetin you talking
and that’s why when i show they feeling the boy
no be sherekanbia /gbao/ u know wassup
awon oloteh wey think we no go blow
now am on the fast lane u be go slow
ji ma sun omo obo time to hustle
bo so ri ila go gbowo without flexing your muscle
na brain work my bobo no need for all the tussle
keep pushing and i swear you gon get qthere
every hustler has a pay day yours already here
never give up your dream till you get share
for the big blessing gara god gave ya you heard
omo boy/ no dey dull
get the mulla/ so we can ball
yo check my
st__z/ swagger por ju
you go need to roju/ never stop the hustle
2
early momo, i’m talking 5:30
mo ti taji all about my money
back then them no send me cos my
money funny
all the scele for area dem be calling me
ugly
but na dem wey gock ham say me am up to something
wifey stood by me i will never trade her for nothing
we been through h_ll and back f_ck it men we still breathing
lucifer squad,mtcn regime you get me
awon da, ti won fe ma fo ri be
o je da yan mo lethafaze lo n be ni beh
ijinle pam pam eni ba wu ko beh
if you cross bale o de ma bale peh peh peh
omo boy/ no dey dull
get the mulla/ so we can ball
yo check my
st__z/ swagger por ju
you go need to roju/ never stop the hustle
كلمات أغنية عشوائية
- the adverts › the adverts – gary gilmore’s eyes كلمات اغاني
- sepultura › sepultura – war – bob marley cover كلمات اغاني
- in angles › in angles – this side of the fence كلمات اغاني
- gris › gris – intro كلمات اغاني
- marina santos › marina santos – cold city كلمات اغاني
- chris jones › chris jones – roadhouses & automobiles كلمات اغاني
- scarlxrd › scarlxrd – i cant fail’ mix4 كلمات اغاني
- teelo the primate › teelo the primate – no joke كلمات اغاني
- yesenia ruiz › yesenia ruiz – week 10 reading journal كلمات اغاني
- seth gueko › seth gueko – tiger hood كلمات اغاني