kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

laycon – wagwan كلمات اغاني

Loading...

wagwan (wagwan)
omo ope
shon’lo?

shon’bo?
shon’lo?
wagwan
wagwan
wagwan

the money will look good on me (okay)
for this economy (oshey)
as i don get money
even me sef go form for me
the money will look good on me (las las)
for this economy (okay)
as i don get money
even me sef go form for me

oya wagwan
(wagwan)
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
omo ope
shon’lo?
shon’bo?
shon’lo?
wagwan
wagwan
wagwan

i don dey get fine skin, call me me fresh boy
i get some mad cars, who no like toys
i get over 5 shows in a day
f_ck out my way when i pull up in a rolls royce
ghost mode, dem no dey see me
ihi ala, when i show up in your city
issokay to be me
issokay to believe
issokay when you know conny
flows cold, oya jigi jigi
oya tule tule ko mo pe we heavy heavy
owo kunle kunle show me where the money dey
new location money way

the money will look good on me (okay)
for this economy (oshey)
as i don get money
even me sef go form for me
the money will look good on me (las las)
for this economy (okay)
as i don get money
even me sef go form for me

oya wagwan
(wagwan)
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
omo ope
shon’lo?
shon’bo?
shon’lo?
wagwan
wagwan
wagwan

oya, uh, spend the money in the ghetto
street boy wey dey rep everybody from the get go
i keep the money in the circle
the fresh boy got my room steady looking like a bank o
who got the keys to the beamer beamer
but i don’t drive any beamer, i drive in a benzo
n_gga i know where the n_gga keep the banjo
oh my days
d_mn i’m a n_gga like yes
don’t flex or flex flex yes
a n_gga like benz or a jet
shoni cc? load am
cash app, make money spend am
oil money gas am

the money will look good on me (okay)
for this economy (oshey)
as i don get money
even me sef go form for me
the money will look good on me (las las)
for this economy (okay)
as i don get money
even me sef go form for me

oya wagwan
(wagwan)
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
wagwan
omo ope
shon’lo?
shon’bo?
shon’lo?
wagwan
wagwan
wagwan

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...