kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lassan jl – all the best كلمات اغاني

Loading...

#lyrics#
[intro]
owwwe
large oh
hey
lassan
[bridge]
i no fit fix the past
na me go be the best
b_tch u broke my heart
cus i was young and dart (x2)
[hook]
she say she no like me,all the best
she say i no get money,all the best
na her for be my wifey,all the best
but she say she no like me,all the best

[lassan verse]
all the best (all the best)
all the best (all the best)
all the best (all the best)
m chilling with the rest
boys no get time for jest
na we wey still dey flex
we shouting all the best (best yeah)
no time for the rest
(essskrrt)
na me dey gather the chest
dropping the beef on the rest
maga dey pass every test
otemuniwa still dey vex
babe pay the rent
let’s make love in the tent
“heartbreak till i faint” (x2)
x out of my way
jl and spesh we no dey play
hit track na we way dey
come make i show u the way
put ear to wetin i say
babe i work every day
come make i show u the way
i love vera no be play

[bridge]
i no fit fix the past
na me go be the best
b_tch u broke my heart
cus i was young and dart (x2)
[hook]
she say she no like me,all the best
she say i no get money, all the best
na her for be my wifey, all the best
but she say she no like me, all the best

[spesh verse]
she say she no like me, all the best
i though u would be my wifey, no regret (mad oh)
no regret, sorry give u love and honey
but u dey act corny sorry that is funny
but u know what we are chasing mula
omotofede,omotonice gon
i though u give me loving but ur acting to funny gon
imonemefar girl baby gamadarun
me no know the type of love way u dey find
every time u just say spesh oya make i come pay the fine
you just dey find kuddi
owo ati raba
stop that sh_t any time u closing eye for mula
i no go tell u sorry u feeling fly like vadoo
but sorry girl all i have is just a pack and go
anything u want i buy but i take u to dubai
but the money no dey clam down i go take u fly
[ bridge and hook]
[outro]
all the best (all the best)
bestie best
all the best (x3)
j…jl

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...