kwesi arthur – nobody كلمات اغاني
[intro: kwesi arthur & mr. eazi]
zagadat
didadeey
[verse 1: kwesi arthur]
let’s take it back to yesterday, ey
before the war before the fights, ey
you no dey give me no funny replies, ey
wey you dey send me memes for insta, ey
yɛn ankasa a you no dey bed, ey
nansei mefrɛ a you no dey answer, ey
why you dey say you no dey need me, ey
why you dey treat me like a stranger
[chorus: kwesi arthur]
girl when i’m in love with you
and i don’t want n-body
i don’t want n-body
girl i don’t want n-body
i love the things you do
nti i don’t want n-body
i don’t want n-body
so i don’t want n-body
and i don’t wanna
i don’t wanna live a day without you
if e be joke just tell me say you just dey play
mese i don’t wanna
i don’t wanna live a day without you
if e be say i do somethings i just go change
[bridge: kwesi arthur]
sɛ dayɛ na mere so a make you wake me up
make you wake me up
dayɛ na mere so a make you wake me up
just wake me up
[verse 2: mr. eazi]
let’s take it back to yesterday
when you dey call me one and only
when you dey come see me for lungu
who go love you like i love you
why you dey treat me like a stranger
right now you no dey care
you used to call the boy your baby
mɛɛnɛ mini okyɔɔ mi buulu
[chorus: kwesi arthur & mr. eazi]
girl when i’m in love with you
and i don’t want n-body
i don’t want n-body
i don’t want n-body
and i love the things you do
girl i don’t want n-body
me i don’t want n-body
girl i don’t want n-body
and i don’t wanna
i don’t wanna live a day without you
if e be joke just tell me say you just dey play
mese i don’t wanna
i don’t wanna live a day without you
if e be say i do something’s i just go change (oh yeah yeah yeah yeah yeah)
[bridge: mr. eazi]
make i no k!ll myself
believe me me i go k!ll myself
if e be joke just tell me say you just dey play
make i no k!ll myself
believe me me i go k!ll myself
if e be joke just tell me say you just dey play
[chorus: kwesi arthur]
girl when i’m in love with you
and i don’t want n-body
i don’t want n-body
girl i don’t want n-body
i love the things you do
nti i don’t want n-body
i don’t want n-body
so i don’t want n-body
and i don’t wanna
i don’t wanna live a day without you
if e be joke just tell me say you just dey play
me se i don’t wanna
i don’t wanna live a day without you
if e be say i do something’s i just go change
[outro: kwesi arthur]
sɛ dayɛ na mere so a make you wake me up
make you wake me up
dayɛ na mere so a make you wake me up
just wake me up
sɛ dayɛ na mere so a make you wake me up
make you wake me up
sɛ dayɛ na mere so a make you wake me up
just wake me up
كلمات أغنية عشوائية
- beat farmers › beat farmers – california kid كلمات اغاني
- taco hemingway › taco hemingway – normal man / pop vulture كلمات اغاني
- mister you › mister you – 3.5.7 كلمات اغاني
- joshua linsky › joshua linsky – thumpin’ كلمات اغاني
- maeckes › maeckes – virus كلمات اغاني
- timeflies › timeflies – i choose u – fedde le grand remix كلمات اغاني
- stiftelsen › stiftelsen – nu har vi varann كلمات اغاني
- hungria hip hop › hungria hip hop – carruagem كلمات اغاني
- mohsen yeganeh › mohsen yeganeh – rage khaab كلمات اغاني
- newsboys › newsboys – all hail the power of jesus name كلمات اغاني