kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kwame truuth – no games كلمات اغاني

Loading...

[intro]
(ohenewaa)
yeah yeah yeah yeah yeah
uhhh uhh uhh uhh yeeah
uhh yeeah
it’s apya on the beat
better recognize
mmmm mmm mmm yeeah

[verse 1]
girl facts
dem all wan move to you so adey do my body like ano be into you
who adey lie? oh god i’m so into you
girl dat your vibe eh, edey fit my groove ohhh
i ain’t tryna be sl!ck but you’re timeless and the way you move dey make this boy dey tick
see you’re the one shot wey i never wan miss so i have to get you right in my grip, you dig?
eyy, you got me tripping all day
how you got a hard guy falling this way?
never expect am, prolly god orchestrate am but whatever it is i just dey embrace am like…
(kwame truuth & ohenewaa)
now my view’s all you
you got me taking shots for you
from sunrise to sunset yeah yeah every day is all about you, eyy

[chorus]
ano dey want your body your body no (body no)
make you give me all of you, yeah
ago like to be your one and only o (only o)
ride until the end of the time, yeah yeah
no games, no games no..
never wanna play no games
just you and me no cap
ago love you to the moon and back
yeah no no no no every day is all about you oohh
no no no no ride until the end of the time
[verse 2]
there is something special about you edey make me wonder
e just dey make i wonder, yeah eehh
and i just can’t help it, loose sleep on how you’re perfect yeah
baby ano go waste your time, see i could never waste your time
you i see everything right with (right with)
the type to wine down and catch a vibe with (vibe with)
they’ve been trying but they no dey understand it (‘stand it)
how you pull up to the spot and they be dying yeah
if you want me, i could be your only
i go hold you down for life ohhh only if you let me, yeah yeah

[chorus]
ano dey want your body your body no (body no)
make you give me all of you, yeah
ago like to be your one and only o (only o)
ride until the end of the time, yeah yeah
no games, no games no
never wanna play no games
just you and me no cap
ago love you to the moon and back
yeah no no no no every day is all about you oohh
no no no no ride until the end of the time

[verse 3]
yo, fa me ye saa na nothing i get 3nso with you for my side n0body go fit to flex we
trust love i said it with chest s3 wↃn tiasiꜪ make dem go suck dema mother br__sts
cos, this thing no be child’s play o
if them try chucky go dey slay o
plenty queens wey dey claim say dem dey reign, see ebi you be bae o
eyy, skin tone melanin so authentic
love how nothing dey stop you, you go get it
captivated by your smile and your simple ways
you dey in a class of your own every single day
still my view is all you
you got me taking shots for you (yeah)
from sunrise to sunset yeah yeah every day is all about you, eyy
[chorus]
ano dey want your body your body no (body no)
make you give me all of you, yeah
ago like to be your one and only o (only o)
ride until the end of the time, yeah yeah
no games, no games no
never wanna play no games
just you and me no cap
ago love you to the moon and back
yeah yeah every day is all about you oohh
no no no no ride until the end of the time
yeaahh… end of time, naan aa no no..

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...