kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kwame dame – feelings كلمات اغاني

Loading...

i feel the feelings all dey go
(dey go dey go)
you change but you no know
(you no know you no know)
adey stress but i don’t show
me pɛ sɛ me ka but i know you
say you go bore
so i keep it to myself

check your character
check your character
you dey do somethings ano dey like
you dey do somethings eno dey help
(i dey keep it to myself)
check your character
check your character
you dey do somethings ano dey like
you dey do somethings eno dey help

ano dey like how we dey girl
change girl else we no go fit stay girl
we’ve been through a lot you know it
yut ebi like you don’t care
oo i’m tired diɛn bɔne n’amayɛ
love i show you all nipa nni nkae
you dey lie too much i’m so tired
wo nsesa a, please leave
daa na wo keka nonsense stop it
just change excuses drop it
we’ve come a long way you know it
but now i feel the feelings all dey go

check your character
check your character
you dey do somethings ano dey like
you dey do somethings eno dey help
check your character
you for check your character
you dey do somethings ano dey like
you dey do somethings eno dey help

me de makoma me kra me nipa dua nyinaa ama wo oo ei
tell me what else you want from me (what else you need from me)
me de me sika neama a m’atɔ bibiaa wobisa me ma wo o ei
tell me what else you want from me(what else you need from me)
feels like you don’t want me anymore
you don’t show me any love
wosore a na wo kɔ me kɔ ka den you bore
now efie ayesɛ war
odo biaa ne hɔ
wo nsesa dea kɔ

i feel the feelings all dey go
(dey go dey go)
you change but you no know
(you no know you no know)
adey stress but i don’t show
me pɛ sɛ me ka but i know you
say you go bore
so i keep it to myself

check your character
check your character
you dey do somethings ano dey like
you dey do somethings eno dey help
check your character
check your character
you dey do somethings ano dey like
you dey do somethings eno dey help

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...