krizbeatz – ogede كلمات اغاني
the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
see u dont have to worry ooo
i go pull up early in the morning oo
okechukwu ansa i am calling u oo
maka chukwu only u dey turn me on
put a smile on my face when everyoda person na awa m isi oo
i go dey by ur side
no go leave u mgbe umu uwa na esu gi imi oo
nwa
na only u go be my nurse
me my onyokometer burst
see as d security tight
me peelum ka if kpotuba tonight
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo o o
udala nwa nnu
my mmanu anwu
e bu godi apu na anwu
mubagodi amu
e melu ka obi kamu
mana m chokwa gi
o ga eme ka aju paa mu
i don dey reason
ije love gwa mee ka o mee for uoo
ife ga eme echi ya mekwa today oo
as long as u go dey my side
jidem oo
d way
d way
the way i feel about u
nothing wey compel to u
nwa mmaramma chie m obi oo
bia nso ka e suo onu oo
see anything u say i do
e na atokarim item 2
u go put me for gbaharia
i no fit wait for u to ring my tanana
i jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us!
neva oo neva oo
i say wey go dey oo
jus wanna show d world say i
love u love u
ife chi dere edenu oo
anything wey go break us
neva neva oo
i say we go dey oo
eh eh
eh eh eh
كلمات أغنية عشوائية
- msg › msg – looking out from nowhere كلمات اغاني
- msg › msg – lost horizons كلمات اغاني
- msg › msg – tales of mystery كلمات اغاني
- msg › msg – lonely nights كلمات اغاني
- msg › msg – this broken heart كلمات اغاني
- msg › msg – what happens to me كلمات اغاني
- msg › msg – paradise كلمات اغاني
- msg › msg – invincible كلمات اغاني
- msg › msg – we believe in love كلمات اغاني
- msg › msg – shadow of the night كلمات اغاني