korede bello – bella كلمات اغاني
oh my darling
i wrote this song for you
this your body
e dey draw me like ogbono
bella o
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
sempe
dem go sempe
if you see my bella
sempe dem go sempe
you got to, you got to know
the way wey you fine
na im dey make me josoro
yеah yeah yeah
you got to, you got to know
the way wеy you fine
na im dey make me josoro
you give me ginger my baby
you want to k!ll somebody
you give me fever
and na you come still be my medicine
you give me ginger my baby
want to k!ll somebody
you give me fever
and na you come still be my medicine
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
bella o bella
pretty isabella
if you see my bella
she fine pass cinderella eh
bella fine pass cinderella
bella fine pass cinderella
sempe
dem go sempe
if you see my bella
sempe dem go sempe
كلمات أغنية عشوائية
- the damned › the damned – born to kill كلمات اغاني
- the damned › the damned – burlgar كلمات اغاني
- the damned › the damned – citadel كلمات اغاني
- the damned › the damned – curtain call كلمات اغاني
- the damned › the damned – democracy? كلمات اغاني
- the damned › the damned – disco man كلمات اغاني
- the damned › the damned – disguise كلمات اغاني
- the damned › the damned – dozen girls كلمات اغاني
- the damned › the damned – eloise كلمات اغاني
- the damned › the damned – end of time كلمات اغاني