kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kolaay – mind كلمات اغاني

Loading...

{vibes}

on na na na
oh na na na

{kolaay}

{pre _ chorus: raham}
i never see a girl
wey fine pass you
step up in the room
dem know, dem know

i never see a girl
wey fine pass you
step up in the room
dem know, dem know

{chorus: raham}
you de pon my mind
any time wey i
see you for the club
wanna k!ll me
with a dirty whyne
dirty whyne

you de pon my mind
any time wey i
see you for the club
wanna k!ll me
with a dirty whyne
dirty whyne

{hook; raham}
so make she dance
for daddy
move for daddy
whyne for daddy
slow for daddy
say make she shake her body
(oh na na na)_2

whyne for daddy
move for daddy
slow fpr daddy
dance for daddy
say make she shake her body
(oh na na na)_2

{verse 1: sеido}
you dey pon my mind
you dey pon my mind
she usеd to call me a player
right now i be major
(major!!)
you dey pon my mind
you dey pon my mind
want k!ll me with
a dirty whyne
baby make you no go
waste my time
but if you do am
i go press rewind

{verse 2: kolaay}
you’ve been on my mind
from time to time
sorry i dont reply
ive been on the grind
working day and night
zero 9 to 5
and you can not deny
that were gunna shine
and i know she dah
baddest in the room
okay mami wait
lemme come thru
where you wanna go
what you wanna do
love you long time
and you already know say!!!

{chorus: raham}
you de pon my mind
any time wey i
see you for the club
wanna k!ll me
with a dirty whyne
dirty whyne

you de pon my mind
any time wey i
see you for the club
wanna k!ll me
with a dirty whyne
dirty whyne

{pre _ chorus: raham}
i never see a girl
wey fine pass you
step up in the room
dem know, dem know

i never see a girl
wey fine pass you
step up in the room
dem know, dem know

{verse 3: t.r.o.y}
i ant ever seen no girl
like you baby
amma be the one for you
ah see you dancing from afar
baby stop the fronting now
ah wanna see you shake it
shake it brand it for me
do the dirty dirty whyning for me
break it pon the
dancefloor for me now
baby shack am
slow slow slowly

{chorus: raham}
you de pon my mind
any time wey i
see you for the club
wanna k!ll me
with a dirty whyne
dirty whyne

you de pon my mind
any time wey i
see you for the club
wanna k!ll me
with a dirty whyne
dirty whyne

{hook; raham}
so make she dance
for daddy
move for daddy
whyne for daddy
slow for daddy
say make she shake her body
(oh na na na)_2

whyne for daddy
move for daddy
slow fpr daddy
dance for daddy
say make she shake her body
(oh na na na)_2

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...