kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

ko-jo cue, lil shaker – pen & paper كلمات اغاني

Loading...

[intro: lil shaker]
yeah
leaders of the new school
hehe, joe check

[verse 1: lil shaker]
pen and paper
pen and paper
all i dey hia be instrumental, pen and paper
money be the motivation
near the paper
n0body go fit stop you
what is a hater
what is a hater
forget a hater
whatever them go do
walahi i say we still go make am
them go try delay am
chale them go try delay am
but i no dey fear
i leave everything to the lord
in prayer

[verse 2: ko-jo cue]
abi you know sey cue no dey f-ck with a faker
abi you know say dude steady getting his cake
you see my blazer
who’s in my radar
pick a b i c, then i let it spray (ah)
pen and paper
pen and paper
all a brother needs is a pen and paper
the way the lines be fire
i fit burn a hater
this verse sef no dey bee me
beema you fit take am

[verse 3: lil shaker & ko-jo cue]
be’ma you fit take am
naah, e no go pain am
the flow, we get am chaw for there
we just dey write and save am
bbnz boys, you naa you see the hype we take come
yeah, i know your girl dey feel me
but make you no blame am
brandin’ (fresh)
brandin’ (fresh)
yeah, the pen and paper
kojo, the future be too bright
me se m’ahwe me ray ban
of late you just dey sing about the dough
atsoor, anita baker
cedi, (naira)
dollar, (pounds)
euro, (yen, cfa)

[verse 4: kojo cue]
pen and paper
pen and paper
nowadays sef i no dey use pen and paper
but nowadays everything that i pen is fatal
pick an instrumental man i’m quick to cater
beema the way the game dey dull
we for fit elevate am
se na the way ma gang dey ball
boys bi mpe no sei kraa
instigator
it’s cue and shaker
why your favorite rapper dey act like we no go shake am

[verse 5: ko-jo cue & lil shaker]
cue blue clues
two screws loose
they like “krachi, w’ano katikati
who do you (think you are?”)
your phone no be smart?
google dude
me i dey search your ex
and your boo boo too
chale, let’s face it
most of this new rappers
them no dey say sh-t
they’re basic
make i give them my beat
so them go waste it
ei relax small
i’m dream chasing
i’m still patient
still hungry for success
i swear, i can almost taste it
your favorite rappers talk so much though
make you feel sey
you sef
you for start write flow
and climb stage
and grab microphone rock shows
make money
buy nice nice clothes
climb up. bring along your bros
wey you wan do am right now
’cause time dey go
you get dreams and schemes
(i know)
so you work (and work), on your grind
(blow)
and you find out (your idols)
are some godd-mn hoes

[outro: lil shaker]
hahaha
leaders of the new school

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...