kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kliff wonder – jo كلمات اغاني

Loading...

[intro: kliff wonder & robin who]
oo e mm mm ei
mmm mm mm ei
di pa daadaa di dei
robin
ee wonder baby o ye ye ye ye

[pre chorus: kliff wonder]
steady o, we outside
we dey find money way fit change man
two four seven, we online
see the grind don’t stop until it’s prime time
see there’s no love fi the broke man
so me stay low key until it’s my time
lord, i’m patiently waiting
till the day me too i go cash out
[chorus: kliff wonder]
see they don’t know ei
how we wan blow ei
yɛbɛ to’ adonko ei
nkɛ ba wo jo o
see they don’t know ei
how we wan blow ei
yɛbɛ to’ adonko ei
nkɛ ba wo jo o

[verse 1: kliff wonder]
femo din
won weiwer sika sane ei
and if for knack knack, then we go knack knack
enti nneɛma bɛdane ei ye ye ye
i dey find the way
way i fit to feed my baby
oh na dreamer i be oh dede
i don dey wait fi my pay day

[pre chorus: kliff wonder]
steady o, we outside
we dey find money way fit change man
two four seven, we online
see the grind don’t stop until it’s prime time
see there’s no love fi the broke man
so me stay low key until it’s my time
lord, i’m patiently waiting
till the day me too i go cash out
[chorus: kliff wonder]
see they don’t know ei
how we wan blow ei
yɛbɛ to’ adonko ei
nkɛ ba wo jo o
see they don’t know ei
how we wan blow ei
yɛbɛ to’ adonko ei
nkɛ ba wo jo o

[verse 2: robin who]
i been waiting for the right time
to cash out and blow up
i been relying on some old friends
and they never showed up
i wan dey lead
provide all my needs
your son dey on ein knees
oh lord i’m here like please

[pre chorus: kliff wonder]
steady o, we outside
we dey find money way fit change man
two four seven, we online
see the grind don’t stop until it’s prime time
see there’s no love fi the broke man
so me stay low key until it’s my time
lord, i’m patiently waiting
till the day me too i go cash out
[chorus: kliff wonder]
see they don’t know ei
how we wan blow ei
yɛbɛ to’ adonko ei
nkɛ ba wo jo o
see they don’t know ei
how we wan blow ei
yɛbɛ to’ adonko ei
nkɛ ba wo jo o

[chorus: kliff wonder]
see they don’t know ei
how we wan blow ei
yɛbɛ to’ adonko ei
nkɛ ba wo jo o
see they don’t know ei
how we wan blow ei
yɛbɛ to’ adonko ei
nkɛ ba wo jo o

[outro: kliff wonder]
femo din
won weiwer sika sane ei
and if for knack knack, then we go knack knack
enti nneɛma bɛdane ei ye ye ye
[break]
see they don’t know ei
how we wan blow ei

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...