kizz daniel – eh god (barnabas) كلمات اغاني
[verse 1]
dear father in heaven
’bout time to take over
e don tey wey i trouble you
back down o lucifer
i no dey follow pastor dey beef imam
father na father
say me i don busy my call
i won focus on you, on god
[pre_chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post_chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[verse 2]
dear father in heaven
sometimes i catch your blessings
e dey tey to show for face
e be like hiv
church for club
gucci for cloth
land for ‘port
make dem no mind me yanga
[pre_chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post_chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[outro]
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
كلمات أغنية عشوائية
- los titanes de durango › los titanes de durango – esta de parranda el jefe كلمات اغاني
- slon pl › słoń (pl) – wcm2 كلمات اغاني
- da youngfellaz › da youngfellaz – options كلمات اغاني
- don papi › don papi – drop it كلمات اغاني
- supardejen › supardejen – d’syge hus كلمات اغاني
- stiko per larsson › stiko per larsson – silver & guld كلمات اغاني
- amaus › amaus – comeback to me كلمات اغاني
- stomy bugsy › stomy bugsy – mes forces décuplent quand on m’inculpe كلمات اغاني
- eino gron › eino grön – kohtalon tango كلمات اغاني
- dreww › dreww – start over again كلمات اغاني