kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kirko drilz – osl كلمات اغاني

Loading...

oh nana na na !

chorus
i dey osapa london
if i call you baby make you better run come
out of all the girls you get a better bum bum
make a n_gga cum cum
this your body sweet e no be bitter tom tom
nooo
i no be novice o
i made her quit like a notice ooo
when i no get money n0body been notice ooo
pablo got me on a whole beast mode
on a whole beast modee!!

me i no dey tell you story
tight girl i want make you hold me
me and you go share my glory
make sure sey you no feel no pain again

gimmie your love
gimmie your trust
i want morе
this ma love girl no be l_st you’ll want more
(coz i lovе you to a fault
giving you love wey you never see
i’m loving you to a fault
give you invisible love wey you never
see
i’m loving you to a fault ooo
giving you love wey you never see
i’m loving you to a fault
give you invisible love wey you never see
i dey osapa london
if i call you baby make you better run come
out of all the girls you get a better bum bum
make a n_gga cum cum
this your body sweet e no be bitter tom tom
nooo
i no be novice ooo
i made her quit like a notice ooo
when i no get money n0body been notice ooo
pablo got me on a whole beast mode
on a whole beast modee!!

call me when you need me baby i go come again
i give my word i no go fall your hand again
you dey gimmie vibe i no care what n0body say
what n0body say, oh woooouuiii

call me when you need me baby i go come again
i give my word i no go fall your hand again
you dey gimmie vibe i no care what n0body say
what n0body say, oh woooouuiii

gimmie your love gimmie your trust
i want more
i want more
gimmie ooo! gimmie!!
coz i love you to a fault
giving you love wey you never see
i’m loving you to a fault
give you invisible love wey you never see
i’m loving you to a fault oo
giving you love wey you never see
i’m loving you to a fault
give you invisible love wey you never see
chorus
i dey osapa london
if i call you baby make you better run come
out of all the girls you get a better bum bum
make a n_gga cum cum
this your body sweet e no be bitter tom tom nooo
i no be novice ooo
i made her quit like a notice ooo
when i no get money n0body been notice ooo
pablo got me on a whole beast mode
on a whole beast modee!!

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...