king perryy – work ‘n’ grind كلمات اغاني
steady on my cheddar chaser
say me ah no dey fake am
me ah fi hustle man ah see you later
how man wan dey fit to cater
for your mama when you no get paper
devotion yeah is the only way from here
work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o
so mi say
work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o
man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up
man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up
me ah no fit shout e oh
i want make my money shout for me o
my mummy proud of me o
i want make my daddy proud of me oh
call everybody to come jolly o
you know say money p-ss money o
it’s a lituation
ah litty situation
so mi say
work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o
work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o
man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up
man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up
so many things wey money afi do for us
i bin grinding all my life all my life ye ye yeah yeah
so many things wey money afi do for all
na so mi tell them
how man no go
work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o
work n grind oh
na the only way we multiply oh
you got me moving patient
solving all the equation
me i just want to clear their doubt o
man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up
man wey hustle hard must to chop now
no be today wey we start to talk am
at all at all
look yourself eh look at us now
ah bros you sef no what’s up now
you know what’s up
كلمات أغنية عشوائية
- jeebanoff › jeebanoff – then we كلمات اغاني
- van morrison › van morrison – they can’t take that away from me كلمات اغاني
- b mike › b-mike – you were never there كلمات اغاني
- roy woods › roy woods – medusa كلمات اغاني
- nghtmre feat bret james rnsom › nghtmre feat. bret james & rnsom – the killer كلمات اغاني
- instinct › instinct – ทำไมต้องเธอ كلمات اغاني
- s m salim › s.m. salim – dalam hati siapa tahu كلمات اغاني
- darin › darin – man över bord كلمات اغاني
- miguel feat rick ross › miguel feat. rick ross – criminal كلمات اغاني
- furkan bicer › furkan biçer – yak yak كلمات اغاني