king jo – korede كلمات اغاني
(music monsta)
(yee eeh)
(skurimakanaki)
it’s only one jo baby, there’s only one jo baby
(king of faji the young alhaji)
(jo)
me i dey live my life o
i dey hustle hustle
i dey pray for blessing
baba show me mercy
dem say me i nor be person
baba god i don learn my lesson
oluwa you messiah
water wan turn to fire. (??)
ki sha ti korede o (x4)
(kaydee)
sheboluwa lo ni glory
ain’t n0body no my story
i been dey hustle from sunset to sunrise
dem no send we alright
but surely, dem wan tap anointing (hmm)
koma ma sha fara we mi
koma lode gba kun te fe mi
koma ma fa kpa la we mi
(jo)
i dey live my life o
i dey hustle hustle
i dey pray for blessing
baba show me mercy
dem say me i nor be person
baba god i don learn my lesson
oluwa you messiah
water wan turn to fire. (??)
ki sha ti korede o (x4)
(jo)
say na wetin man cook e go chop
say na wetin man
say na wetin man cook e go chop (eh ehh ehhn)
say na man cook e go chop
if another man want, he go hustle
one time the money come, we go bubble
my blessings come in double, double double
korede o
kowode (it’s’s only one jo)
kolade (na ni emi noni)
kayodeee
(skurimakanaki)
sha ti korede o
ki sha ti korede o (x3)
ehhh ehhhh
it’s only one jo baby
(music monsta)
كلمات أغنية عشوائية
- jay sean › jay sean – say yeah كلمات اغاني
- unfixed › unfixed – fragments of our history كلمات اغاني
- splodgenessabounds › splodgenessabounds – two little boys كلمات اغاني
- mayday cried the captain › mayday cried the captain – today’s gonna be a good day كلمات اغاني
- anime fire › anime fire – altered beast كلمات اغاني
- positive › positive – smiles كلمات اغاني
- white flag › white flag – at the mountains of madness كلمات اغاني
- wednesday night heroes › wednesday night heroes – break down the walls كلمات اغاني
- steve moakler › steve moakler – play you down كلمات اغاني
- trances › trances – topic of conversation كلمات اغاني