kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

king cody – slavery كلمات اغاني

Loading...

africa badman dey dey dey dey dey dey
ye ye ye ye ye
han han han han han han han han han han han han han han han

(chorus)
remember our fore fathers tears
inna sugar cane field for so many years
yeh
dem suffer and live inna fear
dem destroy mi father land for so many years
yeh
cut the chain wey dey for mi leg,abegi abegi cut the chain for mi hand
yeh
cause i be d monster wey ya made
when mi do no wrong why a chain for mi neck

buying and selling of mi people like dem be property
k!lling and raping dem woman haaa dis na atrocity
dem go kenya,ghana nigeria africa community
dem evil way is not minority, but monstrosity
from dem europe to mi africa dem thief and shenk
dem chain demi father leg and chain demmi neck
some of dem die oversea cause no food_,still dem treck
in dem sugar cane field,no reward no check
dem die for_ trip den no come home
wonti lo wonti lo wonti lo o
dem enslave dem and k!lled dem king kilotunsope oba won se o
why dem padlock dem mouth and chain dem leg and chain dem neck and chain dem hand and make them cry every night and day yaya yo

(chorus)
remember our fore fathers tears
inna sugar cane field for so many years
yeh
dem suffer and live inna fear
dem destroy mi father land for so many years
yeh
cut the chain wey dey for mi leg,abegi abegi cut the chain for mi hand
yeh
cause i be d monster wey ya made
when mi do no wrong why a chain for mi neck

(verse 2)
hmm
do you know door of no return
dem k!lls some odem with dem gun
dem force dem rape dem having fun
14,15,16, til dem 18 century
i no fit lie this wan pass all of dem mystery
dem foreigners change our life and history
for mi libary mi see no see real africa story
manything dey do wey mi know
dem enslave my people and reduce population o
manything wey mi know
dem woman dem rape and dem
man castration o
manything wey mi know
dem force dem migration for dem selfish plantation o
many manything wey mi know
dem bring dem religions and dem create confusion o

more than 12 million min people were force to the sea
more than 2 millions of people die on the sea
waiting dem eyes see dem no wait to see
sugar cane,tobbaco and cotton in oversea
why dem quench dem,f_ck dem,beat dem,why dem make dem ,ruin dem o ho mi god oo
haaaa
why dem castrate dem,destroy dem,enslave my people o ho mi god o
do do do do
why this people make me feel like say nigeria no go better
to to to to to
why dem make make my people forget dem history and father land
haaaaaaaaaaaaa

(chorus)
remember our fore fathers tears
inna sugar cane field for so many years
yeh
dem suffer and live inna fear
dem destroy mi father land for so many years
yeh
cut chain wey dey for mi leg,abegi abegi cut the chain for mi hand
yeh
cause i be d monster wey ya made
when mi do no wrong why a chain for mi neck

if dem get hear make dem listen waiting spirit tell the church

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...