kimzy k-buoy – peace for cameroon كلمات اغاني
uhhhh
hrrrrhh
uhhhh..
i’m bout to step out like this
i’m bout to step out for peace
i’m bout to tell y’all how it is
down here in southwest
better know i is
like a prophet down here
cameroon, sh_t is going on here
it’s like n0body cares about what’s wrong or right
i’m afraid to speak the truth cause i might loose my life
and this is all i’ve got so
all i’ve got to say is
two wrongs don’t make a right
two right g’oin make it wrong
look at what is going on
young once in the bush them di hold gun
reme dey wu foi inside bush ih di run
as you see’am so
small time ih go born
brother man
the njaka go malla weti?
est que di men thеm di check all di kind tin?
everyday man dey for tv di lookam lеk film
there’s a lockout!
that’s a shot down
mbere dey just comot for wah katier now now so
they just enter carry man di go
i no fit lie you, massa all tin dan slow
we di falla na who?
wusite we di go?
four years back for this music me i for dan blow
but i still dey for kwata
ma man j say ih want be na footballer
ma other men them say they hollam tight with lewa, fisherman
na perika pendo na okada man
reme dem di cosh we for katier say banga man
because bollo no dey, man dey now na up and dang
peace, i pray for peace, peace, peace
notin na wah own all is his his his
i just wanna be free so i could breeze freely this is kimzy!
i stand out for all cause we’re in this
together, ma brother, ma sister
no problem nova ever be wah dey no fixam
yeah i know say the tori dey don di mixam witti lies
cause die body di small all site
death everywhere, young guys
place di dark leke day some man off light
money dey this payi but all man dey upside
all man dey upside
money dey this payi but all man dey upsite
money dey this payi but all man dey upsite
كلمات أغنية عشوائية
- namara › namara – the corner i painted myself into كلمات اغاني
- fame on fire › fame on fire – blinding lights كلمات اغاني
- lightning cult › lightning cult – pacific hits كلمات اغاني
- fox way › fox way – nepatrím medzi nich كلمات اغاني
- indigo jeff › indigo jeff – n.o.t a.m.e.r.i.c.a.n كلمات اغاني
- the rokes › the rokes – stop and watch the children play كلمات اغاني
- dregg › dregg – don’t go into the mangroves (ft. nick adams) كلمات اغاني
- metele que son pasteles › metele que son pasteles – canción final كلمات اغاني
- стас костюшкин stas kostyushkin › стас костюшкин (stas kostyushkin) – опа анапа (opa anapa) كلمات اغاني
- the rokes › the rokes – regency sue كلمات اغاني