kiddhillz – no negge vibes كلمات اغاني
_intro_
omamalélébu
_verse 1_
from the trenches
no relenting
i put myself in the game
no more benching
i put the blood and the sweat
me no fi to relent
cause i know say i want the best things
enemies dey and they plenty
but i keep my focus now on the main thing
as i stand on my ground
me dey pray everytime
let the blessings come and find me
thunder now fire the enemiеs wey talk say me no fit make it
i dеy put in the grind every night and day
cause me want to make it real
e no matter all the kind vibes wey dey bring
cause no negge vibes na my way
i dey stay my lane
i dey tell dem say
_chorus_
ko sha ma ro ra
i been fighting like conan
no sleeping until i own am
this hustle go pay
and if e try to fail
i go start am again
cause i no mind
i keep aiming for the higher, higher
me no send , so i fire
emi gbona, so i do my things and i no mind them
_verse 2_
talk about the jealousy
see dem all hating but they can’t stop me
two times the power
and i keep on doubling
push with the grace
flowing anointing
and i’m feeling so fly
i’m not stopping
what is popping
i’m topping
if they like
make dem come
make dem see
make dem talk on my matter
but i’m not stopping na
_pre_chorus_
thunder now fire the enemies wey talk say me no fit make it
i dey put in the grind every night and day
cause me want to make it real
e no matter all the kind vibes wey dey bring
cause no negge vibes na my way
i dey stay my lane
i dey tell dem say
_chorus_
ko sha ma ro ra
i been fighting like conan
no sleeping until i own am
this hustle go pay
and if e try to fail
i go start am again
cause i no mind
i keep aiming for the higher, higher
me no send , so i fire
emi gbona, so i do my things and i no mind them
كلمات أغنية عشوائية
- lightning seeds › lightning seeds – i wish i was in love كلمات اغاني
- mitchel musso › mitchel musso – lean on me كلمات اغاني
- reba mcentire › reba mcentire – break each other’s hearts again كلمات اغاني
- straylight run › straylight run – ten ton shoes كلمات اغاني
- tynisha keli › tynisha keli – shattered كلمات اغاني
- banco del mutuo soccorso › banco del mutuo soccorso – allons enfants كلمات اغاني
- donovan › donovan – there is a mountain كلمات اغاني
- banda el recodo › banda el recodo – necesito verte كلمات اغاني
- bandana › bandana – aqui estoy كلمات اغاني
- barclay james harvest › barclay james harvest – believe in me كلمات اغاني