kidd carder – on god (feat. superwozzy) كلمات اغاني
wo
ha
oloun
so many times i dey call dem no pick
mo mu coke dem dey sip hennessy
as you dey feel all my vibe i dey do low key
i dey wait till i see the money
even dem know say my mama no gree
make i go make i no bring money
as dem dey see me dem think say i no go blow
dem say i dey beg for money
yeh
oto ju sumi mi o lole
anywhere money dey me i go dey
and i been dey wait for the payday
hustle all day lati sunday
oto ju sumi mi o lole
anywhere money dey me i go dey
and i been dey wait for the payday
hustle all days even sundays
on my grind no slacking
truth no capping
n_gg_s dem be hating for the money we’ve been stacking
steady with the funds omo no lacking
igboro ni wa we 2packing
kosere kosere
kosewe kosegbo
kosowo kosere
kosowo kosero
mo se te pa mo se kin le korede bi bello
circle mi de small gon tori p’orire o fero
cos i was left on the street on my own so cold
mi o kin wo ju uche mi o gbe se ran jombo
no girlfriend mi o le afford coldstone
no dough
no umbrella ama f’ori wojo
so many times wey i cry bad deals wey i sign
ke p’eledumare lord show me the sign
je ki hustle mi pay ki grind mi resign
ki grind mi resign
ki light mi le shine
mo mo pe kin sheka mo gbadura mi e ma sh’amin si
ki ma control owo bi ti s_n_si (lamido)
tori moti jewa momu garri si
but nisin moti gara mo gbayi mo gba kalu si
so many times i dey call dem no pick
mo mu coke dem dey sip hennessy
as you dey feel all my vibe i dey do low key
i dey wait till i see the money
even dem know say my mama no gree
make i go make i no bring money
as dem dey see me dem think say i no go blow
dem say i dey beg for money
yeh
oto ju sumi mi o lole
anywhere money dey me i go dey
and i been dey wait for the payday
hustle all day lati sunday
oto ju sumi mi o lole
anywhere money dey me i go dey
and i been dey wait for the payday
hustle all days even sundays
on my grind no slacking
truth no capping
n_gg_s dem be hating for the money we’ve been stacking
steady with the funds omo no lacking
igboro ni wa we 2packing
كلمات أغنية عشوائية
- colby keeling › colby keeling – whatever it takes كلمات اغاني
- jamul › jamul – long tall sally كلمات اغاني
- madeline merlo › madeline merlo – alive كلمات اغاني
- sgweeknd › sgweeknd – like you كلمات اغاني
- janiva magness › janiva magness – down below كلمات اغاني
- the chieftains › the chieftains – i’ll tell me ma كلمات اغاني
- geronacion › geronación – nada nuevo en o.b.d.c. tv كلمات اغاني
- luwigesinger › luwigesinger – stay focused كلمات اغاني
- saint dmeso › saint d’meso – halla halla كلمات اغاني
- ina wroldsen › ina wroldsen – lay it on me (acoustic) كلمات اغاني