kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kid marley – para كلمات اغاني

Loading...

yeah man

its a bl__dy vibe bruh, you know what i’m saying

ahan

them say na odumodu be the running mate of peter obi

gone, gun!

let’s go
all my people dey para

we no like wahala

but if you bring the fight, we go bring the war

all them dey talk na sh_te

cos them no get the power them no get the might, them no get the might

all my people dey para

we no like wahala

but if you bring the fight, we go bring the war

all them dey talk na sh_te

cos them no get the power them no get the might, them no get the might

yeah
odumodublack

young mussolini
but i’m blacker than finidi
turn semo finish
na my work
i get akpobi
para dey my body
sweeter than egusi
l!ck enemy blood
for every one of them are prey
fortify my gate
make i filare
olokpa dey show
dem say na ndiala reign (ndlea)
dem say na odumodu be the running
mate of pete obi
kid marley tell dem
can my labour be in vain
even under rain
we go f_ck up apc pdp
n_ggas carry kala
with e better pvc

everybody dey kititkiti
run
diokpa dey pull up with hin crew
jump
be like holocaust
see wetin i cause
naija k!ll my people
back in biafra they lost
i am coming for the law
aiming for the clause
fabrizio
here we go again
na blood

all my people dey para

we no like wahala
but if you bring the fight, we go bring the war

all them dey talk na sh_te

cos them no get the power them no get the might, them no get the might

all my people dey para

we no like wahala

but if you bring the fight, we go bring the war

all them dey talk na sh_te

cos them no get the power them no get the might, them no get the might

when i been small them dey call me wakadugbe
when i dey come them dey dread me lucky dube
omo na for super i dey buy my akube
omo i dey rock am like shopping straight from uk
see this life na militant trap use ur uche
see naija every man grab, lagos to dutse
me no get time for who say who say
kunta kinte, with my kindred
we steady grinding, just to see bread
omo see dey dede, dey jonse for ikebe
abobi focus, they want to chop my ireke
and we dey para, we come in they shout chineke
and i dey nack am like say my name na nweke
i no dey back out, them fronting but its too late eh
no be today things
been on this grind like since tay tay
and we wan chop life, finish the food and l!ck plate eh
no debate e, we run this ish while you skate eh
them say we dey do oversabi
but we be the people wey sabi
cheffin all day we no even need maggi
haters wanna poor sand sand in my garri abi?
them say we dey do oversabi
but we be the people wey sabi
cheffin all day we no even need maggi
haters wanna poor sand sand in my garri abi?

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...