kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

khaleedthefirst – top boy remix كلمات اغاني

Loading...

top boy remix lyrics
n0body can test me, in the game we flexing

counting down my blessings

shey you wan they, check me now

shey you wan they, check me now

shey you wan they, check me now

n0body can test me, in the game we flexing

counting down my blessings

shey you wan they, check me now

shey you wan they, check me now

shey you wan they, check me now

me and money for life

you no fit put asunder

fit put asundеr (eh)

number one top boy

that’s a remindеr
that’s a reminder (eh)

i gat my dark shades on

i no send any bagger

bagger (uhm your father)

uhm_uhm_uhm, (your father)

eh eh eh (your father)

king of them khlans

i no send, anybody

i no dey worry

as long it’s, not for me

(awon temi wanbi)

(awon temi wanbi)

dey wan know how i dey, (i dey)

dey wan know wetin you dey pay,(dey pay)

una never hear the case, (no)

una never reach the base, (base oh oh)

they go like replicate

wetin i dey run for my yango (odumodublvck)

i dey feed am with my sample

original pattern

i dey go hard on my hustle

anybody wey go ?

they go like replicate

wetin i dey talk for my yango

they no fit to comprehend

i spoke it in my parable

permit me to dabble

in my capping i am capable

yea incredible!!!

pikin we dey f_ck up e do chop knock

anything i talk them say na top notch

alubarika i get e full cup

f_ck up no dey last

i need to get up on my feet

(and) fill up every cup i want to sip from

sapa no dey bother me a big boss

1990 _ something came in this war

since when i was one i was

i was testing from the top top

i dey put am in a drop top

so she fit raise her hand and praise god

blow ?

cocaine in my tub i’m not sure ?

ah odumodublvck

n0body can test me, in the game we flexing

counting down my blessings

shey you wan they, check me now

shey you wan they, check me now

shey you wan they, check me now

n0body can test me

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...