ketty cole – survival كلمات اغاني
[intro]
oh yea
juice
[hook]
peoplethey ma bad sometimes
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
[verse]
when you see me falling out
make you no blame me cuz av seen a lot
trouble here and there wey dey make me lost
remain to take away off my dreadlock
abeg no disturb me now
only god i pray make e free me now
i love you that you care understand me now
me i know my myself i’m the stronger one
[chorus]
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
trynaa work away from negative vibe
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
trynaa work away from negative vibe
[hook]
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
[verse]
enemy dey waste talk
everyday me dey try make i keep up
i don work don wait make i catch up
i don fall no mean say me i no go stand up
(i stand up again)
make you no go doubt am
i don’t pray i don fast on my data
all see turned me into a monster
very soon me i gon be the greater
[chorus]
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
tryna work away from negative vibe
oh when you looking me
tryna understand that’s never easy
man av been a lot but the posivit win
tryna work away from negative vibe
[hook]
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
people they ma bad sometime
me i no get joy me dey try survive
body wey dey pepper no dey kiss and grab
make you no judg me cuz you don’t know my fight
كلمات أغنية عشوائية
- llegos › llegos – 21 كلمات اغاني
- jose padilla › josé padilla – the look of love كلمات اغاني
- motorhead › motörhead – ace of spades [no sleep ’til hammersmith] كلمات اغاني
- danny l harle › danny l harle – broken flowers كلمات اغاني
- marquel deljuan › marquel deljuan – bills كلمات اغاني
- macc mccray › macc mccray – life is $weet كلمات اغاني
- zo corleone › zo corleone – 32 grand g كلمات اغاني
- sir michael rocks › sir michael rocks – the woods كلمات اغاني
- jane huang › jane huang – 途中 (on my way) كلمات اغاني
- planete slk › planète slk – le blues blanc du docteur كلمات اغاني