kelsy karter – i wan faaji كلمات اغاني
bridge:
owo malo malo
owo malo o weh o
owo malo malo
owo malo o weh o
(x2)
vs1:
i no come gidi, here, to play
i done dey queue since, me i
done tey
i wan win i wan win but no
ojoro play
i dey hit e dey enter like say
na gulf play
no match ma game, abeg
no rough play
i no dey cast demons, i pray
make hustle pay
them wan carry ma matter?
make i buy tray
i dey use gps i no go astray
god abeg put food for
ma table
dish every every
palatable
ehe! carry ma case
come table
shеy you wan shake
who god done stable?
ma scandals dеy air
go get cable
fashola dey toll gate
wetin him wan settle?
as per forensic, e no
wan settle
aha! e no gree settle
hook:
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
(x2)
vs2:
money no dey lagos
poverty dey here dey cause
chaos
hardship dey l!ck plenty people
like milkose
life’s cold and hard, sheybi na
cold stone?
vision 3030, abeg, shey na
stone throw?
ma eyes done see plenty things
where ma eye brows?
naija k!ll career pass them
bokos
tryna apply for visa
them go halla who goes?
dream and career no dey close
like them girls and parked cars
dream cars na borrow pose
bridge:
owo malo malo
owo malo o weh o
owo malo malo
owo malo o weh o
(x2)
hook:
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
tell ’em
i wan faaji
aha, i wan faaji
(x2)
كلمات أغنية عشوائية
- xfalcon › xfalcon – te quiero كلمات اغاني
- whitecross › whitecross – i’m askin’ you today كلمات اغاني
- the chemical brothers › the chemical brothers – for that beautiful feeling كلمات اغاني
- brodu › brodu – balzmu كلمات اغاني
- zaho3a › zaho3a – тату(tattoo) كلمات اغاني
- karamel19 lucio101 nizi19 › karamel19, lucio101 & nizi19 – 1019 all-stars كلمات اغاني
- sivee › sivee – gray – anri version كلمات اغاني
- eri esittajia › eri esittäjiä – tahdon muistaa pitkäperjantain كلمات اغاني
- ornella vanoni › ornella vanoni – ‘a canzuncella كلمات اغاني
- antonietta laterza › antonietta laterza – onirica كلمات اغاني