kcee – hustle your way كلمات اغاني
it’s del b on the beat
god e dey eh brother
hustle your way
life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
as you see me so, my own don dey work (hustle your way)
god e dey eh brother
hustle your way
[?] is a carpenter
he likes to play harmonica
eri money sit down for domot, cause you see that’s not the way
depend on n0body, if you want to be somebody
buckle your shoe, and see wetin god e go do o
[?] story, a pakalamisi
[?] story, a pakalamisi
so, fit do am for a
fit do am for b
so, brothеr be [?] receivе ginger hustle your way
life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
as you see me so, my own don dey work (hustle your way)
god e dey eh brother
hustle your way
everybody like to party (yeba)
everybody want versace (yeba)
everybody like to be that special one wey go dey for vip (yeba)
as everybody know mr. lazy (yeba)
so everybody know how to work
you go know your choice when we see you for after party
[?] story, a pakalamisi
[?] story, a pakalamisi
so, fit do am for a
fit do am for b
so, brother be [?] receive ginger hustle your way
life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
as you see me so, my own don dey work (hustle your way)
god e dey eh brother
hustle your way
life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
as you see me so, my own don dey work (hustle your way)
god e dey eh brother
hustle your way
[?] story, a pakalamisi
[?] story, ima no pakalamisi
so, fit do am for a
fit do am for b
so, brother be [?] receive ginger hustle your way
life e beautiful eh, yes man got to work (hustle your way)
even if e horrible eh, you still got to work (hustle your way)
as you see me so, my own don dey work (hustle your way)
god e dey eh brother
hustle your way
hustle your way
hustle your way
hustle your way
hustle your way
كلمات أغنية عشوائية
- jacob restituto and emily shuett › jacob restituto and emily shuett – you كلمات اغاني
- mohombi › mohombi – plus fortes (mama) كلمات اغاني
- dreesh sway › dreesh sway – superficial كلمات اغاني
- clem27song › clem27song – diamond /cover كلمات اغاني
- robin tent › robin tent – progres كلمات اغاني
- elissa › elissa – wahashtouni | وحشتوني كلمات اغاني
- magic man rus › magic man (rus) – бали (bali) كلمات اغاني
- gavilan › gavilán – interlude: madre كلمات اغاني
- missh › missh – nem kurvulok كلمات اغاني
- angham › angham – atgah wahed | إتجاه واحد كلمات اغاني