kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kaseklozd – stakk up كلمات اغاني

Loading...

hey hey, you wey dey shako
you wey dey denge pose, if i catch you wo

yeah
stakk up, stakk up, stakk up
no time for chatter, stakk up
you wey dey shako, dey gara
omo no competition, stakk up

on the road to get money (money money)
man dun see things (let’s go)
i swear pe ko funny (rara)
but i’m glad that we laughing now
man ah strive (eh)
i get high when i felt low (felt so low)
only thing that kept me sane
i for dun mad oh (i for dun mad oh)
amigos, don’t get discouraged
you gonna make it in no time
cos if jah got us
best believe wе gon be alright
i smile when i suffеred
make n0body detect my plight
cos see finish e be real thing
stakk up, stakk up, stakk up
no time for chatter, stakk up
you wey dey shako, dey gara
omo no competition, stakk up
(no competition at all at all my brother)

i’m with my dawg like he snoop
we dey rep for the hood (rep for the hood)
cashing cheques like we should
we dey flex whatedo
dem n_ggas dem no like we
and i could tell from they act (see em)
since i made a milli dem despise me (oh oh oh)
i hit his b_tch one time and i dash (j_pa)
she keep calling and calling
i’m like girl do not disturb me
i be hustling and hustling up to the very early morning
when the money dropped (eh)
n_ggas were jumping and jumping
almost brought down the building

stakk up, stakk up, stakk up
no time for chatter, stakk up
(no time at all my broter, stakk the money up)
you wey dey shako, dey gara
omo no competition, stakk up
i say make you dey stakk up, stakk up, stakk up
no time for chatter, stakk up
you wey dey shako, you dey gara
omo no competition, stakk up
kaseklozd
ah boyd bad
spane5 on the mix

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...