kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

kahn – worl bomb كلمات اغاني

Loading...

intro:
it’s mme baby(prrr)
c²y(prrr paw pududupaw)
worl bomb(aa)

verse 1;kahn:
mama always say to keep away from bad company
she say nor fala crowd; always be you own real gee
times with number she said these fingers are not equally
always stay calm & pray to the almighty
people go f_ck with you for some beneficiaries or other temporal personal reason(uh)
so stay na you lane;be you sef,f_ck the fame
cause natin nor dey na dis world for gain;pass the food we take
my mind on my success,so alot of bullsh_t i don’t take
me man dem dey up for the movement,just to see the circle okay(yah yah)
if you playin hard?
don’t say sh!t without my notice
say i cut alot of boys; cause dey chat alot of noise
if ah pull na the yard!
always strap na me side
if you bring violence; paramedics go be you next visit
alot of lessons learnt;so ah handle opps as den kam
alot of sh!t pap;but me man dem never brag
yeah me man dem never chat,yeah me man never brag
yeah me man dem keep am dark;we keep am dark
we gie dem wach
verse 2;baby bona:
look linening dem na the map
look linening dem all look wack
me & bros dem gie dem wach wey make e slam when the speakers bang
shout_out for make e hap(aa)
hold am down to back to back(aa)
plenty times ah don f_ck up;ah don lost way;but ah kam bak
right now ah get no stress
thank god he keep me so bless
either makin money or spending money
proud boy gee; i’m flawless
never static always locomotive
making money that’s the f_ckin motive
calm boy & i’m so aggressive
ah don learn me lesson;so no emotions
but the opps den try for change the motion
but only if den kin see the vision
i’m so classic need no features
make man loss just like magician
move indoor to your temptation
f_ck a kxsh;animation
so i go crazy in that hilation;
ordinance & education
make man dem loss loss;lek buss buss;wey we buzz buzz
make plans and execute lekkeh world boss wey den f_cked up drop worl bomb

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...