jvsh – living legend كلمات اغاني
i dey pray make we go
far pass the eye can see
all my troubles behind me
yeah yeah
on this journey i saw
strong men wey don fall down
but i’m still on my ten toes
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
nothing come easy
you just gotta maintain
not еven these flows wеy dey bust your brain
sh_t takes time
months years
but i’m done tryna shed these tears
anytime you start e go be like say na joke
gats look front bad belle dem go choke
this na free wisdom e no dey for school
best believe when i say
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
i be living legend
make i carry my music and put am for road
if you don’t know e be jvsh coming with the flow
better clear road clear road
for jayo jayo
i dey high off life
i’m barely sober
i got j town swag on drip
dem no gats tell you
leave pride put ear for the matter
i’m trying to tell you
i be real one
even better i be living legend
living legend
كلمات أغنية عشوائية
- miles md › miles md – mon dazza كلمات اغاني
- lambda 2 › lambda (2) – osef كلمات اغاني
- ltthemonk › ltthemonk – the coloured album كلمات اغاني
- incentives › incentives – dawn كلمات اغاني
- m clan rock band › m clan (rock band) – nadie se acordará de ti – el día que llegue el momento كلمات اغاني
- buffalobang♯ › buffalobang♯ – lmk كلمات اغاني
- zemmoa › zemmoa – el gato y yo كلمات اغاني
- afour › afour – dreamteam كلمات اغاني
- sugarless › sugarless – guantánamo كلمات اغاني
- fuse odg › fuse odg – top of my charts كلمات اغاني