justice toosleek – only your lips كلمات اغاني
when you kiss me
the b_tterflies wey dey for this earth they tease me
cos girl you please me
so it is risky
for any girl to come say she wan drag me with you baby
cos na only your love wey dey hungry me o
from morning till the evening io
and if you no be mami water then e no dey exist
ofure see ofure
na me and you go dey
si_re ni ima zi ilolo
i no go use you play
ofure ofure o
na me and you go dey
si_re ni ima zi ilo lo lo lo lo lo lo lo
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips your lips
all i wanna kiss
only your lips
i wanna kiss girl
every day
beautiful beautiful
how you smile at me
my number 1 fan you are
so twinkle pretty star
and i go chase you up and down o go crazy o
wetin be that wey i no go do for baby o
my honey wey dey give me sugar
wetin i go do without you girl?
i just wanna spend forever kissing your lips o
ofure ofure o
na me and you go dey
si_re ni ima zi ilo lo lo lo lo lo lo lo
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips
your lips
all i wanna kiss
only your lips your lips
all i wanna kiss
only your lips
i wanna kiss girl
every day
كلمات أغنية عشوائية
- el blanco › el blanco – no problem كلمات اغاني
- lucas nino › lucas nino – struggle كلمات اغاني
- lana del rey › lana del rey – bartender كلمات اغاني
- emtee › emtee – my og كلمات اغاني
- kaylee lave › kaylee lave – ily كلمات اغاني
- this wild life › this wild life – you changed everything كلمات اغاني
- moro › moro – fariha m3ana كلمات اغاني
- dubkonscious › dubkonscious – commercialized كلمات اغاني
- le scimmie › le scimmie – salutam e guagliun rmx كلمات اغاني
- floribella brasil › floribella (brasil) – desde que te vi كلمات اغاني