jovi – feel me feel free كلمات اغاني
men them finish talk, i talk my own they want put me for cross?
enough is enough my bro, i swear say for all side e rough
this men them no want do nothing, they cam here for wukop na dust
men them wukop cam here empty hand, all your own na for talk
if problem tanap for your front, na only solution go work
men them bad for solve their own problem, na only with mop (yeah)
all their own na for cosh, bloodshed start all man di loss
when all man turn back you go hear say na one man ei fault
your own people go sell you
you feel me? feel free (yeah)
no bi 2 weeks don pass? water no comot for tap
day wey the water turn back, ndiba di flow but the colour na black
money dey pays, all man di work’am
when money bos, no bi all man di chop’am
choko di flow all man no want for tap’am
mimbo dey here only work na for shark’am
we dey together, i dey with you
no talk your mind, i go talk’am for you
pass me ya chap i go blow yi for you
gimme that do make i hold’am for you
no worry yourself i go chop’am for you
for inside jungle na so we di do
push you for corner then connect my tube
your own people go sell you
you feel me? feel free (yeah)
كلمات أغنية عشوائية
- abstract › abstract – control response كلمات اغاني
- china › china – so long كلمات اغاني
- toni braxton › toni braxton – i don’t want to (frankie knuckles franktified club mix edit) كلمات اغاني
- brigitte fontaine › brigitte fontaine – comme a la radio كلمات اغاني
- the murder of my sweet › the murder of my sweet – still كلمات اغاني
- heroine diaries › heroine diaries – meet me in the coffin كلمات اغاني
- the raging nathans › the raging nathans – b1505 كلمات اغاني
- diamond rio › diamond rio – make sure you’ve got it all كلمات اغاني
- information society › information society – running (calderone leather mix) كلمات اغاني
- souly had › souly had – blue skies كلمات اغاني