josmart yoyo – yoyo كلمات اغاني
[chorus]
it’s your boy josmart
hit up on it
baby na yoyo
your body na yori yori
dey way you do me dey prim prim
i want to peep in
baby na yoyo
your body na egwu eji
dey way you do me dey prim prim
i want to peep in
we go enter london
shey oma gbadu new york
i go borrow from hong kong
money from hong kong
from naija to zeaworld
dey go watch our matter from england
paste our news for billboard
money from hong kong
na dem go tire for our matter oh
[verse1]
if you give me i no go rest
and your body no go rest oh
you know say me i no go rest
and this your body want me je je jeh
angel kpelebe this your body na ekelebe
i go rock am with hеle
e be like yoyo bittеr
yoyo yoyo yoyo
i need some panel bitter
hakuna matata
i be like lock down
i go dey spend my money like rock town
i be international badman k!ller
shey you go give me love oh bebe
give me love oh like tekno
shey you go give love bebe
give me love oh
[chorus]
baby na yoyo
your body na yori yori
dey way you do me dey prim prim
i want to peep in
baby na yoyo
your body na egwu eji
dey way you do me dey prim prim
i want to peep in
we go enter london
shey oma gbadu new york
i go borrow from hong kong
money from hong kong
from naija to zeaworld
dey go watch our matter from england
paste our news for billboard
money from hong kong
na dem go tire for our matter oh
[verse2]
kiss me baby
kiss me baby
i no go fake it
i dey on low key
you can hold my home key
i no go fail you
fine girl this your body bad o
if you dey give me times four e no go bad o
why you go carry me do
why you go carry me do juju
for your matter i be mumu
i no dey reason
all na yoyo
konji na beast o
i no fit give up
men want to do do do
i want to nyu nyu
obianuju uh uh
biko nu uju
[chorus]
baby na yoyo
your body na yori yori
dey way you do me dey prim prim
i want to peep in
[chorus]
baby na yoyo
your body na egwu eji
dey way you do me dey prim prim
i want to peep in
we go enter london
shey oma gbadu new york
i go borrow from hong kong
money from hong kong
from naija to zeaworld
dey go watch our matter from england
paste our news for billboard
money from hong kong
na dem go tire for our matter oh
baby na yoyo
your na yori yori
dey way you do me dey prim prim
i want to peep in
[outro]
baby na yoyo
your body na egwu eji
dey way you do me dey prim prim
i want to peep in
jaymix
كلمات أغنية عشوائية
- kadie hodges › kadie hodges – i’ll do anything for you كلمات اغاني
- miss top › miss top – miss top – happiness كلمات اغاني
- מיכאל סוויסה › מיכאל סוויסה – retina – רטינה – michael swissa كلمات اغاني
- rico nasty tino loud › rico nasty & tino loud – come thru كلمات اغاني
- the blue season › the blue season – you كلمات اغاني
- chi ching ching › chi ching ching – way up stay up (remix) كلمات اغاني
- tiffany hulse › tiffany hulse – chasing stars كلمات اغاني
- dollar bin › dollar bin – retail therapy كلمات اغاني
- violent femmes › violent femmes – holy ghost كلمات اغاني
- inigo pascual › iñigo pascual – binibini كلمات اغاني