johnny drille – believe me كلمات اغاني
what have you done to me
i no know, oh yeah
what have you done to me
i no know oh
believe me
believe me
believe me
e gats be you
i need you
i need you for my family
believe me
believe me
e gats be you
i need you
i need you for my family
it must be you
it must be you o anwuli
i need you
i need you for my family
it must be you
it must be you o anwuli
i need you
i need you for my family
oh baby o
been in love with you for days
i don dey wait you for so long
sho mọ
i’m crazy o
girl, i’m crazy over you
na wetin man go do to make you know
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me yeah
baby, baby, baby
what have you done to me
i no know, oh yeah
what have you done to me
i no know
believe me
believe me
believe me
e gats be you
i need you
i need you for my family
it must be you
it must be you o anwuli
i need you
i need you for my family
oh pretty, pretty
my pretty pretty
make i give you my name
oya follow me let’s go
bend down low
follow me make we go
oh pretty, pretty
my pretty pretty
make i give you my name
oya follow me let’s go
bend down low
follow me make we go
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me
wetin you wan believe if you no believe me
i will not deceive do not deceive me
and my love go pass the love you give me
if i fall your hand abeg delete me yeah
كلمات أغنية عشوائية
- ajr › ajr – turning out pt. ii كلمات اغاني
- mr sos › mr. sos – soundtrack كلمات اغاني
- maisie peters › maisie peters – over you كلمات اغاني
- min stora sorg › min stora sorg – vakna nätter كلمات اغاني
- johnnyswim › johnnyswim – the last time كلمات اغاني
- quinn sullivan › quinn sullivan – tell me i’m not dreaming كلمات اغاني
- timatic › timatic – streifschüsse كلمات اغاني
- wombat › wombat – bodythebooth s2 ep.5 كلمات اغاني
- tec maine musik › tec & maine musik – came with the game كلمات اغاني
- exo › exo – power (imlay remix) كلمات اغاني