kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

joeboy – spiritual gbedu – a colors show كلمات اغاني

Loading...

[verse 1]
how many f_ck i wan f_ck
how many kele wan put me on lock
this sh_t no be luck
don’t be hating on me ‘cause your sh_t flop
no go dey try come koba me
everlasting wave e be tsunami
fire burn my enemies
i dey grind all night till 04:30
oya dey move to my side (side side)
n0body fit dim my light (light light light)
all die na die, i make my rules
only me fit decide
[chorus]
n0body can do this sh_t the way that i do
i dey give them gbedu, (gbedu) spiritual gbedu (wo wo)
now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like banku (ye)
i dey give them gbedu, spiritual gbedu (wo wo yo)

[verse 2]
steady everyman fi let them know (wa wa wa wa)
my jams too hot i finna, let them choke (o no)
them no know how man just dey, dey roll (yeah)
all of them barnie dem hear my sound dem wan go low

[chorus]
n0body can do this sh_t the way that i do
i dey give them gbedu, spiritual gbedu (wo wo)
now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like banku
i dey give them gbedu (ah), spiritual gbedu (wo wo yo)

[outro]
importer exporter top dollar
when i come through yeah i dey pop collar
none fresher, none badder, none cooler
no go try me, i be dangbana
oh yo yo
joeboy ‘pondeck
o na na na na

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...