kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

joeboy – door (with kwesi arthur) كلمات اغاني

Loading...

[intro: joeboy]
joeboy ‘ pon deck

[verse 1: joeboy]
i wanna talk about the things
i wanna talk about the things wey i dey feel (things wey i dey feel)
i no dey say what i no mean
so if i tell you sey i like you e be real (ye)
you got me confused (eh)
i’m in the mood (eh)
ye am shako what you want (eh eh eh)
me i can do
you got me confused (eh)
i’m in the mood (eh)
ye am shako what you want (eh eh eh)
me i can do

[chorus: joeboy]
egbami ejo
no shé n shé mi omo ko shé so
abi na jazz wey you do me mi o mo
i dey for your house
oya open your door (oya oya opеn your door)
egbami ejo
no shé n shé mi omo ko shé so
abi na jazz wey you do me mi o mo
i dey for your housе
oya open your door
[post_chorus: joeboy]
wetin i go talk again
wetin i go do again to show you say you be
wetin i go talk again
wetin i go do again to show you say you be
wetin i go talk again (eh)
wetin i go do again to show you say you be
wetin i go talk again (eh)
wetin i go do again to show you say you be

[verse 2: kwesi arthur]
uhhhh
didadeeey
lonely
if there’s something like eternity, then for eternity i give you my all (give you my all)
kala manya no )npopo ne ti
if i be player i go put am on pause
maame do you believe in second chances?
maame do you believe in soul ties?
i have been looking for the one i think i have found her
i feel loved when i look into your eyes yeahhh

[chorus: joeboy]
egbami ejo
no shé n shé mi omo ko shé so
abi na jazz wey you do me mi o mo
i dey for your house
oya open your door (oya oya open your door)
egbami ejo
no shé n shé mi omo ko shé so
abi na jazz wey you do me mi o mo
i dey for your house
oya open your door
[post_chorus: joeboy]
wetin i go talk again
wetin i go do again to show you say you be
wetin i go talk again
wetin i go do again to show you say you be
wetin i go talk again (eh)
wetin i go do again to show you say you be
wetin i go talk again (eh)
wetin i go do again to show you say you be

[outro: kwesi arthur]
i dey your door meb) k)k))k)
if i give you my heart don’t put am for floor
i dey your door meb) k)k))k)
if i give you my heart don’t put am for floor
i dey your door meb) k)k))k)
if i give you my heart don’t put am for floor

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...