joeboy – count me out كلمات اغاني
i know say you dey think say me i no fit
you think say me i no reach
but i see say you no notice
but i stand fit
dem go talk
dem fit to yarn all they wanna say
but i no send the nonsense
i’m too blessed
god dey my side so you can’t stress me
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m never stopping ye
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m nevеr stopping ye
now you see me ‘pon your telеvision
everything i do na their motivation
good vibes and celebration
keep it moving with determination
so ké ma lo wa o
shine bright you can see from afar o
you can’t hold me back mo ma ja o
mo ma ja o ja o ja o
sey you no fit count me out
so you no fit count me out
just because i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about ye
no fit count me out
motherf_cker no fit count me out out out
‘cause i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about o na
كلمات أغنية عشوائية
- k trap › k trap – flying straight كلمات اغاني
- kynda gray › kynda gray – no way كلمات اغاني
- rogal ddl › rogal ddl – w labiryncie zła كلمات اغاني
- kryzys › kryzys – święty szczyt كلمات اغاني
- aine ita › ainé (ita) – nel mio mondo كلمات اغاني
- sundara karma › sundara karma – rainbow body كلمات اغاني
- obedient wives club › obedient wives club – all that remains كلمات اغاني
- dr loko › dr. loko – origami كلمات اغاني
- karkadan rapper › karkadan (rapper) – wendy كلمات اغاني
- hand habits › hand habits – are you serious? كلمات اغاني