joeboy – beginning كلمات اغاني
omo walai
if them point gun to my head say make i deny you
i go tell them sey lai lai
no be lie
i fit to spend all of my money on you [oh no]
spend a couple couple milli on you [yeah yeah]
give you loving till you say e don do [ye ye]
special type of feeling that i feel when i’m with you
o n du n mo mi anytime wey i dey with you
i want your heart and soul and your own body too
i can’t let you go
i’m beginning to begin to fall in love
i’m beginning to begin to fall in love
i’m beginning to begin to fall in love
this love no be ordinary thing
you suppose to be one night fling
but now i don dey catch feelings
i dey vex when i see you with another person
oh no
i no dey concentrate no more
make we felicitate jowo
hold me tight and rub on my head baby o
make i feel alright [ye ye]
special type of feeling that i feel when i’m with you
o n du n mo mi anytime wey i dey with you
i want your heart and soul and your own body too
i can’t let you go
i’m beginning to begin to fall in love
i’m beginning to begin to fall in love
i’m beginning to begin to fall in love
ohema o as i dey call you make you answer [fall in love o]
as i dey call you make you answer
as i dey call you make you
i’m beginning to begin to fall in love
ohema o as i dey call you make you answer
as i dey call you make you answer
as i dey call you make you answer
so whenever you hear this vibe
i just want you to vibe with it
‘cause it’s a banger
joeboy give them
joeboy give them
joe joe joeboy ‘pon deck
كلمات أغنية عشوائية
- willie nelson › willie nelson – on the sunny side of the street كلمات اغاني
- willie nelson › willie nelson – here comes santa claus كلمات اغاني
- willie nelson › willie nelson – make way for a better man كلمات اغاني
- willie nelson › willie nelson – there is no easy way (but there is a way) كلمات اغاني
- willie nelson › willie nelson – unchained melody كلمات اغاني
- willie nelson › willie nelson – most unoriginal sin كلمات اغاني
- willie nelson › willie nelson – born to lose كلمات اغاني
- willie nelson › willie nelson – some enchanted evening كلمات اغاني
- willie nelson › willie nelson – devil in a sleepin’ bag كلمات اغاني
- willie nelson › willie nelson – big booty كلمات اغاني