kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

joe el – chukwudi كلمات اغاني

Loading...

kennis music number one
it’s joe el amadi
it’s iyanya
we are serving a living god
oh chukwudi hey
that is why we no dey fall
oh chukwudi hey
my brother i’ve seen it all
oh chukwudi hey
mama chukwudi hey
oh chukwudi hey
kposiya chukwudi hey
chukwudi hey
oluwa chukwudi hey
chukwudi hey
omo cha chukwudi hey
chukwudi hey
allah chukwudi hey
chukwudi hey
na so
we dey ride we no dey fall oh
e no easy at all at all
we dey move we no dey stop
bad belle people want make i fall
but na we dey work na dem dey talk
see monkey dey work oh na baboon dey chop
dem want to chop wetin we dey chop
e nor go easy baba dey we top
easy come and easy go
if you hustle you go grow
nothing good comes easy oh
that’s why i say oh
we are serving a living god
oh chukwudi hey
that is why we no dey fall
oh chukwudi hey
my brother i’ve seen it all
oh chukwudi hey
mama chukwudi hey
oh chukwudi hey
kposiya chukwudi hey
chukwudi hey
oluwa chukwudi hey
chukwudi hey
owoicho chukwudi hey
chukwudi hey
allah chukwudi hey
chukwudi hey
there is nothing wey fit hot like jollof oh hey
there is nothing wey fit pass your love oh hey
a very big god oh aiih
is always by my side aiih
a very big god oh aiih
na him love dey reign oh in my life
kposiya chukwudi hey
chukwudi hey
abasimi chikwudi hey
we are serving a living god
oh chukwudi hey
that is why we no dey fall
oh chukwudi hey
my brother i’ve seen it all
oh chukwudi hey
mama chukwudi hey
oh chukwudi hey
kposiya chukwudi hey
chukwudi hey
oluwa chukwudi hey
chukwudi hey
omo cha chukwudi hey
chukwudi hey
allah chukwudi hey
chukwudi hey
(instrumentals)
brain on the mix
kposiya chukwudi hey
chukwudi hey
abasimi chukwudi hey
chukwudi hey
owoicho chukwudi hey
chukwudi hey
allah chukwudi hey
chukwudi hey

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...