kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jizeh – on your own كلمات اغاني

Loading...

oh yeah
oh yeah oh yeah yeah yeah
oh yeah
ehh

who be that n_gga wey dey rush now
e b say i dey my porsh now
i’m too busy chasing what i really want now
future is bright now
i can see my light house
it’s too crazy how hard it seem to get there
oh no i dey my own ooo yeah (on your own own)
n0body fit to understand the things i go through
go hard or you wan go home yeah
still dem gonna test you
like say wetin you wan do

emi o foh rara
dem just dey run their mouth
na dem get their mouth oh yeah
na dem get their mouth

emi o foh rara
dem just dey run their mouth oh yeah
na dem get their mouth oh
na dem get their mouth

when you think a n_gga loves you
then e started playing puzzles
only you know wetin you wan do
see dem gonna test you
like say wetin you wan do
guess they didn’t know my god is able

so if you test me
i will block you
it’s not that i don’t love you
i’m just wanting no bad vibes
you know that it’s one life
and my life isn’t your life
so don’t judge what’s on sight
dig down you’ll see my fight
i’m chasing on my light e now now

i’hv been thinking every moment
cause life really has its own worst moment
what to do next?
what’s the movement?
only making money movement

cause truly dem watching to laugh me but fully i’m chilling
cause truly dem watching to laughing but truly i’m chilling
cause truly dem watching to laugh me but fully i’m chilling

who be that n_gga wey dey rush now
if e b say i dey my porsh now
i’m too busy chasing what i really want now
future is bright now
i can see my light house
it’s too crazy how hard it seem to get there
oh no i dey my own ooo yeah (on your own own)
n0body fit to understand the things i go through
go hard or you wan go home yeah
still dem gonna test you
like say wetin you wan do

emi o foh rara
dem just dey run their mouth
na dem get their mouth oh yeah
na dem get their mouth

emi o foh rara
dem just dey run their mouth
na dem get their mouth oh yeah
na dem get their mouth

i see you when you see me
(no yawa)
shey you feel me cause i feel you
(mo gara now)
slow and steady yeah we moving
(i no rush am)
i’m chasing what i’m truly
(why you cum dey vex for me?)
make you no dey test on me
when you want to flex call me
or you can keep testing, keep testing
i’m chesting
i’m moving
i’m learning
sebi na god dey keep person
and to jah me i’m greatful

emi o foh rara o
dem just dey run their mouth ooo
me i just dey go for my lane o yeah
omo if e happen
dem go gbese o yeah

(emi o foh rara
dem just dey run their mouth
na dem get their mouth oh yeah
na dem get their mouth)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...