kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jinny savage – no looseguard كلمات اغاني

Loading...

no be today wey we start to dey run tings o

make you akpo well before you go looseguard o
all my guys them dey on tap on tap

for mile 3 rumuokwuta no time o

i say no dulling no dulling

no dulling

all my guy dey ball like janen0bly

my name na makaveli naky

when i come around i dey scatter

monicu

nicu nicu nicu

e won jubu

jubu jubu ni_2)

i be baller call me bolaji

dam dey wan see me for mtv

say dey wan try me but dam no fit o

say dey wan try me o

pablo pass me the tobacco n0body fit full

i say no dulling no dulling

no dulling

all my guy dey ball like janen0bly

my name na makaveli naky

when i come around i dey scatter

monicu

nicu nicu nicu
e won jubu

jubu jubu ni_2)

e don tay wе dey hustle make n0body cap o

too much monеy for the politin bag o

oybani leave me alone make i work

make dem no come do like say dem wan stop the shine o

monica dey for inside the bag o

jtunes come paronuti nanikpo nusipotu

i say no dulling no dulling

no dulling

all my guy dey ball like janen0bly

my name na makaveli naky
when i come around i dey scatter

monicu

nicu nicu nicu

e won jubu

jubu jubu ni_2)

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...