kalimah.top
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

jhamal hodari – sad song كلمات اغاني

Loading...

if i tell you say my love for na waya
bet e come b say me sef i go retire
tell me what you wanna do
tell me what you wanna say now now
i guess it’s over now
my heart gave me away

oya make i give you yarn
i been talk till the end of time
this love no make my smile
you con want make i die for you
oya make i give you yarn
i been talk till the end of time
this love no make my smile
you con want make i die for you

you no go follow me go

i go like to love you the way you want
but thеre’s no more i can give
thеre’s no way that i see me and you tonight
you know you know you know
i don’t wanna go back there
we should never go back there

i be taking all my loving i dey comot
i dey sing this song but i dey turn up
d boy be going higher no be kai kai eh
make we leave the tori for another day
i be taking all my loving i dey comot
i dey sing this song but i dey turn up
d boy be going higher no be kai kai eh
make we leave the tori for another day

you no go follow me go

i bin dey reason to tell you mind
but the love wey we lost me i don find am
ahead ahead na e i dey go
as i don go i don go me i don blow
right now belle dey sweet me
even if you beef me
e no mean anything
so make we leave the tori for another day
but you no go follow me go

you no go follow me go

كلمات أغنية عشوائية

اهم الاغاني لهذا الاسبوع

Loading...